VICTOR AD FT DAVIDO - TIRE YOU by EtinsRECORD published on 2019-01-26T16:26:18Z [Intro] Omo in this life Have money o You go suffer Oh oh oh oh No no no Etins Records It’s Victor AD na na na yeah It’s Davido OBO [Pre-Chorus] It’s either I win or I win I no get excuse for failure O Lord I want to cash out I no want to blame my neigbour It’s either I win or I win I no get excuse for failure My brother chop life Cause when you die, them forget your name o [Chorus – Victor AD] And as you see your mate dey update with the convoy Shey suffer no dey tire you E no dey tire you You no dey hustle You dey settle for less o Shey suffer no dey tire you E no dey tire you Your mate dey graduate And get double promotion Shey suffer no dey tire you E no dey tire you You no dey work and pray You want to succeed o Shey suffer no dey tire you E no dey tire you [Verse 1 – Victor AD] I know say dem go talk say I don come again Shey you don buy the Benz now, wetin you gain o? O Lord I know say dem go say I too dey complain Lord I won come update my status again o Don’t get it twisted, life is beautiful But the house and the cars is also meaningful I’m grateful for good times, guy I no be fool Even you wey dey judge me sef you want it too O Lord bless me, make I know my real face Make I know if my headquater correct or if all these na pretext OBO Lord I want to know [Chorus – Davido] And as you see your mate dey update with the convoy Shey suffer no dey tire you E no tire you You no dey hustle You dey settle for less o Suffer no dey tire you E no dey tire you Your mate dey graduate And gain double promotion Suffer no dey tire you E no dey tire you You no dey work and pray You want to succeed o Suffer no dey tire you E no dey tire you [Verse 2 – Davido] Eh Little boy, you gat work to do My papa say you gat work to do As them dey see all the chains and diamonds Them talk say I don do juju I no rely on Papa doe No! I enter street as Davido Oh! Some people say I no go blow Eh! same people wan dey with OBO I say thunder fire poverty Fire burn my enemies Water no get enemy If you wish me well, I go wish you well I say thunder fire nobody Me and Otedola go gum body Water no get enemy If you wish me well, I go wish you well Pre-Chorus – Victor AD It’s either I win or I win I no get excuse for failure O Lord I want to cash out I no want to blame my neigbour It’s either I win or I win I no get excuse for failure My brother chop life Cause when you die, them forget your name o [Chorus – Victor AD] And as you see am Make dem update with the convoy Say suffer no dey tire you E no dey tire you You no dey hustle You dey settle for less o Shey suffer no dey tire you E no dey tire you [Outro – Davido & Victor AD] Your mate dey graduate And gain double promotion Suffer no dey tire you E no dey tire you (Oh my God Fiokee) You no dey work and pray You want to succeed Succeed o o o Tee-Y Mix E no dey tire you OBO baddest Chii Genre Pop Comment by LordOzing Davido _ _ _ graduate 2023-03-16T21:28:17Z Comment by AmBer Jay 3 Music 🔥🔥🔥 2023-01-17T22:54:38Z Comment by Tunmise Philip ogo🚿🌻🕊️🥶💮👑🌍💞😹🙇🏿♂️❤️ 2022-10-13T17:50:45Z Comment by ⧼JαīīMαყ⧽⟡༶⋆˙⊹⁺ ❤️🔥🔥 2022-08-26T08:06:51Z Comment by Mama_Car0 🔥🔥🔥🔥🔥 2022-06-12T12:03:40Z Comment by 2374under brutal talk... 2022-04-24T16:04:02Z Comment by jordan esealuka make sense well🇳🇬 2022-01-12T09:52:31Z Comment by THEE ROYALE VIVALADIVA Love this song 2021-11-19T18:32:08Z Comment by THEE ROYALE VIVALADIVA Tune ❤️ 2021-11-19T00:12:52Z Comment by 🌻Establishing Naija🌻 I go wish you well...😌 2021-05-13T12:16:20Z Comment by Aliyu Usman muhammad wow nice one 2021-04-02T15:39:24Z Comment by Nika8980 $$$$🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥 2021-03-11T23:23:19Z Comment by DJDEFTUNES motivated 2020-11-11T23:06:46Z Comment by ELERUNNDU TAIWO Speechless 💋💋 2019-11-07T15:31:08Z Comment by Rita Acan nice song 2019-10-16T00:43:15Z Comment by Bartasa Carbir Me also its off the chain 2019-09-24T11:45:58Z Comment by User 33340040 I'm really in love with this 2019-09-22T19:29:03Z Comment by user1994🦁 😚💨 2019-09-13T13:26:59Z Comment by Abdul Abubakar speechless 😍 2019-08-18T21:22:48Z Comment by Anaka Ad you get sense gon 2019-07-19T08:10:10Z Comment by A.Y.O 😎 victor 2019-07-17T12:31:59Z Comment by Itz Reachi Bangs really love this music 😗😗😗😗😗 2019-06-13T09:43:26Z Comment by acolmosm erda la amo😍😍😍😍 2019-05-14T15:33:16Z Comment by Gati Destiny 💟💟💟💟💟💟💟 2019-05-11T11:56:22Z Comment by ABiliTY Ok!! 🔥🔥 2019-04-19T19:45:01Z Comment by Ølä Whízz Šïlk Wørth no xcuse for failure ooo 2019-04-09T00:39:38Z Comment by User 858630781 I no get excuse for failurrerr 2019-03-13T01:41:15Z Comment by emmachukwu487 burst my head 🔥🔥 2019-03-02T16:03:12Z Comment by maxwellik121 🔥🔥🔥🔥🔥🔥 2019-02-27T08:23:14Z Comment by no name 🔥🔥🔥🔥🔥 2019-02-16T22:47:14Z